《Live My Life》歌词

歌手: CJ Obassey
歌词字数:1,197 歌词行数:40 当前语言:中文 时间轴歌词:— 歌词翻译:—
📄 纯文本

Live My Life

every body complain oo

the way I live my life

e no concern them oo

the way I run my life

they wan put their leg oo

for shoe way no be their size oo

they want to stress my life oo

say leave me make I feel my harmony drive this melody cause you no dey when I write this harmony cause this thing called life na melody so leave me make I write my melody

oh oh

say make I live my life for me oo

say make I live my life for me oo

say make I live my life for me oooh

so leave me alone oo fimisile fimisile jekan

jaiye mi jekan jaiye mi oh oh

shey make I live my life for me oo

e dey like danfo bus everybody struggle to enter make hustle pay off oo

they go chook mouth for your matter when your case don worse oo

when your case don worse oo

say leave me make I feel my harmony drive this melody cause you no dey when I write this harmony cause this thing called life na melody so leave me make I write my melody

oh oh

say make I live my life for me oo

say make I live my life for me oo

say make I live my life for me oooh

ohuh ohuh ohuh oh oh oh oh oh oh

make I live my life for me oo make I live my life for me ooo

ohuh ohuh ohuh oh oh oh oh oh oh

make I live my life for me oo make I live my life for me ooo

make I live my life

make I live my life

make I live my life

make I live my life

make I live my life

🎧 猜你喜欢

共 0 首
暂无推荐歌曲

🎲 随机歌词

共 8 首