《ARIKE》歌词

歌手: YUNG FAMUS BANKY
歌词字数:1,357 歌词行数:70 当前语言:中文 时间轴歌词:— 歌词翻译:—
📄 纯文本

Ah,It's been a while have been running around

I never see a girl like you

Your friend posted your pics makes me fall for you

Life is better with you by my side.

Will you stand by me

Love you today, tomorrow.

I go Love you forever.

Ah,I get one girl (eh)

She too fine (yeh)

She make sense o ( eh)

She too fine die (oh)

She get dimple (eh)

Omoge ma pami

Her name be Arike (her name be Arike)

ARIKE O

Arike baby

Arike baby (Arike oo)

Arike baby o

Arike baby (Arike oo)

Arike baby o

Arike baby (Arike oo)

Arike baby o

Arike baby (Arike oo)

Arike baby o

Arike baby (Arike oo)

Arike baby o

My girlie wey bad o (Arike baby)

My girlie wey set o (Arike baby)

Verse 2:

Arike baby (Arike baby)

Omo to Jo mummy (omo to Jo mummy)

Can I know your mummy (I mean your mummy)

Girlie me I will never be lazy

Na you dey make me go crazy

You make me feel like a baby

Sho ma wale

Mama reti ki mu e wale

Sho maBami lole

Oro ife ati odo eledua ma Loti se wa (ati odo eledua ma lo ti se wa)

We go dey together and forever (forever)

We no fit go backward never (never)

We shall go forward ever(ever)

My one and only anabella (anabella)

Make we come together and make a home(make a home)

Nobody no go ever know(ever know)

Ah, I get one girl (eh)

She too fine (yeh)

She make sense o ( eh)

She too fine die (oh)

She get dimple (eh)

Omoge ma pami

Her name be Arike (her name be Arike)

ARIKE O

Arike baby

Arike baby (Arike oo)

Arike baby o

Arike baby (Arike oo)

Arike baby o

Arike baby (Arike oo)

Arike baby o

Arike baby (Arike oo)

Arike baby o

Arike baby (Arike oo)

Arike baby o

My girlie wey bad o (Arike baby)

My girlie wey set o (Arike baby)

My girlie, my girlie wey bad o

My girlie, my girlie make sense o

She get dimple

Omoge ma pami

🎧 猜你喜欢

共 0 首
暂无推荐歌曲

🎲 随机歌词

共 8 首