Ou yay ou yay ou yay huh
Ou yay
(One)
Another banger
So lemme make I just dey talk about am
I no fit focus on the negativity inside my country
So me I got to change the matter
I don talk I don shout I don vex I don calm
I don tweet I don cut my dada
Cruise no dey finish inside the country
So once in a while I got to turn up aha yay
Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You just dey smoke you no wan gree pass the J J J
You hear my song you no dey dance you no dey fear fear fear
Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You come my party come dey press phone for
Here here here you better losen up
And act like you don't care care care
(Bumba)
Girly with the biggie booty dey give me
This type of girl fit to kill person
Henessy dey put the girl for ecstasy
Monster dey boost my adrenaline
Make you no expect me to act orderly
Brotherly make nobody come dey bother me
Brotherly make nobodoy come dey judge me
Nobody here holy pass Mary Magdalene
Make they play dorime dorime for the club for me aha
Casket plus the undertaker song wey dem they play I
Face reality cause me I no fit ever runaway
Way way way way way aha
Me I no fit ever runaway
Way way way way way aha
Wake up wake up wake up wake up wake up
Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You just dey smoke you no wan gree pass the J J J
You hear my song you no dey dance you no dey fear fear fear
Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You come my party come dey press phone for
Here here here you better losen up
And act like you don't care care care
I tell dem make dem lemme make I dey my own
President no dey country oya whats your own
My mama don dey worry about this my tone
Say anger don dey full inside all my flow
Omo as I dey serious I still dey joke
Omo as I dey serious I still dey joke
Omo as I dey serious
All the men for power no fit get enough
Why I wan dey let am try to weigh me down
Make I focus make I just dey hustle up
If you dey owe me make you pay me up
Dry chest boat cruise live it up
Make nobody tell me make I button up aha
Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You just dey smoke you no wan gree pass the J J J
You hear my song you no dey dance you no dey fear fear fear
Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You come my party come dey press phone for
Here here here you better losen up
And act like you don't care care care
噢耶 噢耶 噢耶 哈
噢耶
(一)
又一首热单
人们总说我只会谈论女人
那就让我继续这个话题
我无法专注祖国的负面消息
所以我必须转换话题
我说过 喊过 怒过 平静过
发过推文 剪过脏辫
国内娱乐永无止境
偶尔总得放纵一下 啊耶
你在吗 在吗 在吗
你在吗 在吗 在吗
你只顾吞云吐雾 不愿传递大麻
听到我歌不跳舞 难道不怕
你在吗 在吗 在吗
你在吗 在吗 在吗
来我派对却只顾刷手机
这里这里 最好放松些
装作满不在乎
(砰)
翘臀女孩正撩拨我
这种尤物让人致命
轩尼诗让她飘飘欲仙
野格酒激发肾上腺素
别指望我循规蹈矩
兄弟别来打扰我
兄弟别来评判我
在座谁比抹大拉更圣洁
想在我赚钱时指手画脚
布哈里贪污多少关我屁事
让他们在夜店放圣歌吧 啊哈
有人死去当天 人们照样狂欢
无人关心 这已成日常
灵柩伴着殡葬歌谣
直面现实 我永不逃避
逃逃逃逃逃 啊哈
我永远不会逃避
逃逃逃逃逃 啊哈
醒来 醒来 醒来 醒来 醒来
你在吗 在吗 在吗
你在吗 在吗 在吗
你只顾吞云吐雾 不愿传递大麻
听到我歌不跳舞 难道不怕
你在吗 在吗 在吗
你在吗 在吗 在吗
来我派对却只顾刷手机
这里这里 最好放松些
装作满不在乎
天啊 无数电话打爆我手机
无数人催我回乡
我说让我走自己的路
总统都不在国内 关你何事
妈妈担心我语气暴躁
说我flow里充满怒气
兄弟 我认真时也在玩笑
兄弟 我认真时也在玩笑
兄弟 我认真时
尼日利亚的狂欢永不停止
权贵们永远贪得无厌
何必让这些压垮自己
专注奋斗才是正途
欠我的债最好还清
贫瘠胸膛也要活得尽兴
别想让我闭嘴 啊哈
你在吗 在吗 在吗
你在吗 在吗 在吗
你只顾吞云吐雾 不愿传递大麻
听到我歌不跳舞 难道不怕
你在吗 在吗 在吗
你在吗 在吗 在吗
来我派对却只顾刷手机
这里这里 最好放松些
装作满不在乎
[00:01.655]Ou yay ou yay ou yay huh
[00:06.648]Ou yay
[00:07.017](One)
[00:07.936]Another banger
[00:12.510]So lemme make I just dey talk about am
[00:15.017]I no fit focus on the negativity inside my country
[00:18.060]So me I got to change the matter
[00:20.318]I don talk I don shout I don vex I don calm
[00:22.826]I don tweet I don cut my dada
[00:25.336]Cruise no dey finish inside the country
[00:27.355]So once in a while I got to turn up aha yay
[00:30.373]Are you there are you there there there
[00:32.894]Are you there are you there there there
[00:35.411]You just dey smoke you no wan gree pass the J J J
[00:37.922]You hear my song you no dey dance you no dey fear fear fear
[00:40.701]Are you there are you there there there
[00:42.963]Are you there are you there there there
[00:45.542]You come my party come dey press phone for
[00:47.301]Here here here you better losen up
[00:49.088]And act like you don't care care care
[00:52.346](Bumba)
[00:52.847]Girly with the biggie booty dey give me
[00:55.389]This type of girl fit to kill person
[00:57.649]Henessy dey put the girl for ecstasy
[01:00.246]Monster dey boost my adrenaline
[01:03.059]Make you no expect me to act orderly
[01:05.324]Brotherly make nobody come dey bother me
[01:07.849]Brotherly make nobodoy come dey judge me
[01:10.359]Nobody here holy pass Mary Magdalene
[01:17.636]Make they play dorime dorime for the club for me aha
[01:26.011]Casket plus the undertaker song wey dem they play I
[01:28.523]Face reality cause me I no fit ever runaway
[01:31.618]Way way way way way aha
[01:34.633]Me I no fit ever runaway
[01:36.388]Way way way way way aha
[01:38.669]Wake up wake up wake up wake up wake up
[01:41.177]Are you there are you there there there
[01:43.686]Are you there are you there there there
[01:46.199]You just dey smoke you no wan gree pass the J J J
[01:48.715]You hear my song you no dey dance you no dey fear fear fear
[01:51.217]Are you there are you there there there
[01:53.725]Are you there are you there there there
[01:56.247]You come my party come dey press phone for
[01:57.819]Here here here you better losen up
[01:59.326]And act like you don't care care care
[02:06.610]I tell dem make dem lemme make I dey my own
[02:09.126]President no dey country oya whats your own
[02:11.665]My mama don dey worry about this my tone
[02:14.165]Say anger don dey full inside all my flow
[02:16.703]Omo as I dey serious I still dey joke
[02:19.462]Omo as I dey serious I still dey joke
[02:21.720]Omo as I dey serious
[02:26.408]All the men for power no fit get enough
[02:28.914]Why I wan dey let am try to weigh me down
[02:31.425]Make I focus make I just dey hustle up
[02:33.930]If you dey owe me make you pay me up
[02:36.453]Dry chest boat cruise live it up
[02:38.961]Make nobody tell me make I button up aha
[02:41.656]Are you there are you there there there
[02:44.409]Are you there are you there there there
[02:46.920]You just dey smoke you no wan gree pass the J J J
[02:49.430]You hear my song you no dey dance you no dey fear fear fear
[02:51.938]Are you there are you there there there
[02:54.455]Are you there are you there there there
[02:56.956]You come my party come dey press phone for
[02:58.219]Here here here you better losen up
[03:00.254]And act like you don't care care care
[00:01.655]噢耶 噢耶 噢耶 哈
[00:06.648]噢耶
[00:07.017](一)
[00:07.936]又一首热单
[00:10.183]人们总说我只会谈论女人
[00:12.510]那就让我继续这个话题
[00:15.017]我无法专注祖国的负面消息
[00:18.060]所以我必须转换话题
[00:20.318]我说过 喊过 怒过 平静过
[00:22.826]发过推文 剪过脏辫
[00:25.336]国内娱乐永无止境
[00:27.355]偶尔总得放纵一下 啊耶
[00:30.373]你在吗 在吗 在吗
[00:32.894]你在吗 在吗 在吗
[00:35.411]你只顾吞云吐雾 不愿传递大麻
[00:37.922]听到我歌不跳舞 难道不怕
[00:40.701]你在吗 在吗 在吗
[00:42.963]你在吗 在吗 在吗
[00:45.542]来我派对却只顾刷手机
[00:47.301]这里这里 最好放松些
[00:49.088]装作满不在乎
[00:52.346](砰)
[00:52.847]翘臀女孩正撩拨我
[00:55.389]这种尤物让人致命
[00:57.649]轩尼诗让她飘飘欲仙
[01:00.246]野格酒激发肾上腺素
[01:03.059]别指望我循规蹈矩
[01:05.324]兄弟别来打扰我
[01:07.849]兄弟别来评判我
[01:10.359]在座谁比抹大拉更圣洁
[01:12.614]想在我赚钱时指手画脚
[01:15.126]布哈里贪污多少关我屁事
[01:17.636]让他们在夜店放圣歌吧 啊哈
[01:20.885]有人死去当天 人们照样狂欢
[01:23.251]无人关心 这已成日常
[01:26.011]灵柩伴着殡葬歌谣
[01:28.523]直面现实 我永不逃避
[01:31.618]逃逃逃逃逃 啊哈
[01:34.633]我永远不会逃避
[01:36.388]逃逃逃逃逃 啊哈
[01:38.669]醒来 醒来 醒来 醒来 醒来
[01:41.177]你在吗 在吗 在吗
[01:43.686]你在吗 在吗 在吗
[01:46.199]你只顾吞云吐雾 不愿传递大麻
[01:48.715]听到我歌不跳舞 难道不怕
[01:51.217]你在吗 在吗 在吗
[01:53.725]你在吗 在吗 在吗
[01:56.247]来我派对却只顾刷手机
[01:57.819]这里这里 最好放松些
[01:59.326]装作满不在乎
[02:01.592]天啊 无数电话打爆我手机
[02:04.102]无数人催我回乡
[02:06.610]我说让我走自己的路
[02:09.126]总统都不在国内 关你何事
[02:11.665]妈妈担心我语气暴躁
[02:14.165]说我flow里充满怒气
[02:16.703]兄弟 我认真时也在玩笑
[02:19.462]兄弟 我认真时也在玩笑
[02:21.720]兄弟 我认真时
[02:23.900]尼日利亚的狂欢永不停止
[02:26.408]权贵们永远贪得无厌
[02:28.914]何必让这些压垮自己
[02:31.425]专注奋斗才是正途
[02:33.930]欠我的债最好还清
[02:36.453]贫瘠胸膛也要活得尽兴
[02:38.961]别想让我闭嘴 啊哈
[02:41.656]你在吗 在吗 在吗
[02:44.409]你在吗 在吗 在吗
[02:46.920]你只顾吞云吐雾 不愿传递大麻
[02:49.430]听到我歌不跳舞 难道不怕
[02:51.938]你在吗 在吗 在吗
[02:54.455]你在吗 在吗 在吗
[02:56.956]来我派对却只顾刷手机
[02:58.219]这里这里 最好放松些
[03:00.254]装作满不在乎
还没有收藏。点右下角的星星按钮,就能把当前页面收进来(只保存在这个浏览器里)。