《Live Your Life》歌词

歌手: Konga / Skales / Afristar
歌词字数:1,114 歌词行数:63 当前语言:中文 时间轴歌词:— 歌词翻译:—
📄 纯文本

Live your life

Chorus

Live your life

resist to shalaye

make bad energy go far away

do what makes you happy

no dey send nobody

Live your life o

resist to shalaye

make bad energy go far away

do what makes you happy

no dey send nobody

Verse1

I dey do thing as a king in my lane o

many many thing wey dey drive man insane o

weather e better or e no better

I’m gonna be alright

Wa gbemi trabaye

Take me go far away

where no single drama dey

i’ll be on holiday

Cuz i no kill person

Counting all my blessing

I dey name dem one by one

Chorus

Live your life

resist to shalaye

make bad energy go far away

do what makes you happy

no dey send nobody

Live your life o

resist to shalaye

make bad energy go far away

do what makes you happy

no dey send nobody

Verse2

Konga

As I do this one dem go talk

do that one dem go talk

Na wetin dem no go talk

Naga dege demge get there mouth

So mege dem scream and shout

Ou Togo baga wun anybody

Lole fenu eh sor, Chor chor chor

Ah aah aah aaah

Dem go question you

If don blow dem go mention you

If you no blow them go fashy you

I cannot kill myself to tension who,who

Won le lege migi, won ley ba

Won shami shaga migi, pkapka pka

Won gbonmi gbongan migi kon kon konga

Chorus

Live your life

resist to shalaye

make bad energy go far away

do what makes you happy

no dey send nobody

Live your life o

resist to shalaye

make bad energy go far away

do what makes you happy

no dey send Nobody

🎧 猜你喜欢

共 0 首
暂无推荐歌曲

🎲 随机歌词

共 8 首