《I Dey Kraze》歌词

歌手: Szymon
歌词字数:1,235 歌词行数:62 当前语言:中文 时间轴歌词:— 歌词翻译:—
📄 纯文本

“Hey, In case nobody’s asked you this today…

Are you okay?”

How I go dey okay?

As e be like I dey grind

I dey grind, na my time I just dey waste

Life dey show shege

Family sef dey wait

But me I no complain

I must to concentrate

(Ah ah ah ah ah-ah)

I been no get girlfriend for 4 years o

Them say I no get sense o

But me I know say na excess o, be love

(Oh oh oh oh oh-oh)

Sometimes when I reason, I wan cry o

I go always cry o

Be like I don kraze o

E dey be like I dey kraze, I dey kraze

I dey kponkpolo cigar

Pray to God, pray to God

Make e no go let me down

(ah ah)

E dey be like I dey kraze, I dey kraze

I dey kponkpolo cigar

Pray to God, pray to God

Make e no go let me down

(Ah ah-ahh)

Szy sings, Szy sings

Even though I dey fa gbana

Always on the road chasing paper ah-ah

Me no like wahala

Bad energy back to sender ah-ah

Anything I do, them go showcase o

Many sef dey frown face o

Me I no dey look face

Send me the addy I go locate

Many friends turned into frenemies

Make I just dey with my melodies

(Szy sings)

Many friends turned into frenemies

Make I just dey with my melodies

Make I just dey with my melodies

Szy sings

E dey be like I dey kraze, I dey kraze

I dey kponkpolo cigar

Pray to God, pray to God

Make e no go let me down

(Ah ah-ahh)

E dey be like I dey kraze, I dey kraze

I dey kponkpolo cigar

Pray to God, pray to God

Make e no go let me down

(Ah ah-ahh)

Szy sings

No go let me, no go let me…

Economy, economy - down

No go let me, no go let me…

Economy, economy - down

No go let me, no go let me…

Economy, economy - down

No go let me, no go let me…

Economy, economy - down

🎧 猜你喜欢

共 1 首

🎲 随机歌词

共 8 首