Yeah yeah yeah (ooouuuhhh)
Yeah yeah
Sweetheart boy Treffy
Another vibe com feel it
Yeah yeah Ooouuuhhh
No dey waist time
Yeah yeah yeah
She dey gimme on time
Yeah yeah yeah
Woman
Make u be my woman
Yeah yeah yeah
No dey waist time me
Yeah yeah yeah
She dey gimme on timely
Yeah yeah yeah
Woman
Make u be my woman
Yeah yeah ( she wine, she wine wine wine)
Bayelsa girl wey dey confirm me
She dey gimme good love
Wey dey confuse me
Her backside just like sunami
Gimme signals wey go rise my jean
Rewine make u rewine
Fulfill the love u dey promise me
Deny no go deny
Cant say no wen you convince me
A good sinner
But she like me
Make i repent she go baptize me
Doo doo doo doo
Tnx for the love
Baby sunami
No be say i get ego
But u love me
Tell me my Antony Darego hmmm
Valentine i no give u rose
But u hold me, other girls dem leave me go.
No dey waist time
Yeah yeah yeah
She dey gimme on time
Yeah yeah yeah
Woman
Make u be my woman
Yeah yeah yeah
No dey waist time me
Yeah yeah yeah
She dey gimme on timely
Yeah yeah yeah
Woman
Make u be my woman
( she wine, she wine wine wine)
still on my 20s
the way u show me love
e dey do me like say
we go have some babies
247 don't play
my baby
I just wan show u love
till the end of time
no go ever lazy
Ur type e dey killie man kind
this ur vibe e dey do me one kind
melanin
maybe 2 fingers in ur p
baby go down on ur knees
Baby 2 fingers in ur p
Bayelsa girl she go feel woah woah
Bayelsa girl she go feel woah woah
Bayelsa girl she go feel woah woah
No dey waist time
Yeah yeah yeah
She dey gimme on time
Yeah yeah yeah
Woman
Make u be my woman
Yeah yeah yeah
No dey waist time me
Yeah yeah yeah
She dey gimme on timely
Yeah yeah yeah
Woman
还没有收藏。点右下角的星星按钮,就能把当前页面收进来(只保存在这个浏览器里)。