Hi hi hi hi ha duniya
Duniya duniya duniya duniya duniya
Hi duniya
I still dey wonder when e go tally
Only me know the grace wey i carry
It is what it is
Soldier man no dey panic
I do my thing mi no send their policy
Just yesterday we started from nothing
Only big waves when i'm surfing
Oh lord of mercy
All i pray for is
Millions and blessings
With all the rumors am hearing
Be like say nah me get my journey
Oh lord of mercy
All i pray for is
Millions and blessings
With all the rumors am hearing
Be like say nah me get my journey
Hi hi hi hi ha duniya
Duniya duniya duniya duniya duniya
Hi duniya
Am on the roll like i want my blunt
I know dey cap you i know dey front
E go sup no go call am luck
Ouh ouh
Everything is divine
Can’t let dem come take what is mine
I’ll never leave a solider behind
No be luck nah do do re ma
I still dey wonder when e go tally
Only me know the grace wey i carry
It is what it is
Soldier man no dey panic
I do my thing mi no send their policy
Just yesterday we started from nothing
Only big waves when i'm surfing
Oh lord of mercy
All i pray for is
Millions and blessings
With all the rumors am hearing
Be like say nah me get my journey
Oh lord of mercy
All i pray for is
Millions and blessings
With all the rumors am hearing
Be like say nah me get my journey
Hi hi hi hi ha duniya
Duniya duniya duniya duniya duniya
Hi duniya
还没有收藏。点右下角的星星按钮,就能把当前页面收进来(只保存在这个浏览器里)。