《Work Pay》Letra

Cantor: Ftarget
Caracteres da letra:685 Linhas da letra:43 Idioma atual:Português Letra sincronizada:— Tradução da letra:—
📄 Texto puro

If work pay

If work pay

We go jaiye

Left and right Oblee

Na God Dey give no play

Now the hustle don Dey pay

Dem don dey call me me Dangote

Emi ni Pablo

Emi ni baller

Emi ni baller

Ochi na Nwata, no wahala

Ife balu aba abago

Pounds and dollars Asu go oo

Egwu Ubiam echange go

Plenty money, we don Dey blow

My mama prayer still Dey follow me Dey go

I wear am like polo

If work pay

If work pay

If work pay

Me and my guys go ball ooo

Me and my guys, we go ball

If work pay

No sleep all day and night

Steady chasing the paper

Men Dey work all day and night

Steady chasing the raba

When money go show

When money go show

Who no know go know

Who no know go know

Emi ni Pablo

Emi ni baller

Emi ni baller

Ochi na Nwata, no Wahala

My mama prayer still Dey follow me Dey go

I wear am like polo

If work pay

If work pay

If work pay

Me and my guys go ball ooo

Me and my guys, we go ball

If work pay

🎧 Pode lhe interessar

Total 0 Primeiro
Ainda não há músicas recomendadas.

🎲 Letra aleatória

Total 8 Primeiro