If work pay
If work pay
We go jaiye
Left and right Oblee
Na God Dey give no play
Now the hustle don Dey pay
Dem don dey call me me Dangote
Emi ni Pablo
Emi ni baller
Emi ni baller
Ochi na Nwata, no wahala
Ife balu aba abago
Pounds and dollars Asu go oo
Egwu Ubiam echange go
Plenty money, we don Dey blow
My mama prayer still Dey follow me Dey go
I wear am like polo
If work pay
If work pay
If work pay
Me and my guys go ball ooo
Me and my guys, we go ball
If work pay
No sleep all day and night
Steady chasing the paper
Men Dey work all day and night
Steady chasing the raba
When money go show
When money go show
Who no know go know
Who no know go know
Emi ni Pablo
Emi ni baller
Emi ni baller
Ochi na Nwata, no Wahala
My mama prayer still Dey follow me Dey go
I wear am like polo
If work pay
If work pay
If work pay
Me and my guys go ball ooo
Me and my guys, we go ball
If work pay
Non hai ancora aggiunto questa pagina ai tuoi preferiti. Clicca sul pulsante a forma di stella nell'angolo in basso a destra per aggiungerla ai tuoi preferiti (la pagina verrà salvata esclusivamente in questo browser).