Intro:
Pose for my camera ngozi
No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
Any man wey go try am dem go see
(Another World) Ahhh
Mmmmmmm
Verse 1:-
I Dey survive and i dey try for myself
E no mean say man no fit ask for help
No mean say make you dey chaos me now No forget sey man no be jehovah
And still around this time
Many men still dey Jealousy
No forget sey man no be Jehovah
Table dey turn all around over
Chorus:-
Come Pose for My camera Ngozi
No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
Any man wey go try am dem go see
Pose for My camera Ngozi
No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
Any man wey go try am
I go cut am Agh agh agh
You could call on me, girl I be your Van Damme Enitobabèmomasosikonga(mmh)
I go cut am Agh agh agh
You could call on me, girl I be your Van Damme
Eni to ba bè moma so si konga
Mmmhhh mmmh mmhhh
I’ll hold you down I got you for life
Forever and now ye ye ye!
I’ll hold you down I got you for life Forever and now
Verse 2:-
Omo if you ginger me I go ginger you
Scratch my back as I scratch for you
Cuz anything wey be mine oh, I Dey protect with my life oooo
Cuz e don tey when sorrow and tears and blood be the regular trademark o Sey dem no fit know say dem jam craze man o
Dem ah wonder where dem ah fit place man o
Cuz you know me style ah numerous
Nothing equivalent
To the way a badman do
Chorus:-
Pose for my camera ngozi
No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
Any man wey go try am
I go cut am Agh agh agh
You could call on me, girl I be your Van Damme Enitobabèmomasosikonga(mmh)
I go cut am Agh agh agh
You could call on me, girl I be your Van Damme
Eni to ba bè moma so si konga
Mmmhhh mmmh mmhhh
I’ll hold you down
I got you for life
Forever and now ye ye ye!
I’ll hold you down I got you for life Forever and now
Outro:-
Pose for my camera ngozi
No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
Any man wey go try am dem go see
Pose for my camera ngozi
No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
Any man wey go try am dem go see
[00:01.74]Intro:
[00:01.89]Pose for my camera ngozi
[00:02.46]No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
[00:04.11]Any man wey go try am dem go see
[00:11.55](Another World) Ahhh
[00:12.45]Mmmmmmm
[00:12.54]Verse 1:-
[00:28.80]I Dey survive and i dey try for myself
[00:31.20]E no mean say man no fit ask for help
[00:33.72]No mean say make you dey chaos me now No forget sey man no be jehovah
[00:39.03]And still around this time
[00:41.01]Many men still dey Jealousy
[00:43.29]No forget sey man no be Jehovah
[00:44.61]Table dey turn all around over
[00:46.77]Chorus:-
[00:49.26]Come Pose for My camera Ngozi
[00:50.04]No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
[00:54.87]Any man wey go try am dem go see
[00:56.19]Pose for My camera Ngozi
[01:00.00]No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
[01:04.47]Any man wey go try am
[01:08.88]I go cut am Agh agh agh
[01:10.17]You could call on me, girl I be your Van Damme Enitobabèmomasosikonga(mmh)
[01:13.95] I go cut am Agh agh agh
[01:19.80]You could call on me, girl I be your Van Damme
[01:22.26]Eni to ba bè moma so si konga
[01:23.58]Mmmhhh mmmh mmhhh
[01:23.85]I’ll hold you down I got you for life
[01:33.00]Forever and now ye ye ye!
[01:37.80]I’ll hold you down I got you for life Forever and now
[01:43.23]Verse 2:-
[01:46.17]Omo if you ginger me I go ginger you
[01:47.73]Scratch my back as I scratch for you
[01:53.79]Cuz anything wey be mine oh, I Dey protect with my life oooo
[01:59.49]Cuz e don tey when sorrow and tears and blood be the regular trademark o Sey dem no fit know say dem jam craze man o
[02:07.77]Dem ah wonder where dem ah fit place man o
[02:10.29]Cuz you know me style ah numerous
[02:11.94]Nothing equivalent
[02:13.17]To the way a badman do
[02:17.43]Chorus:-
[02:19.14]Pose for my camera ngozi
[02:19.80]No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
[02:21.27]Any man wey go try am
[02:25.68]I go cut am Agh agh agh
[02:27.00]You could call on me, girl I be your Van Damme Enitobabèmomasosikonga(mmh)
[02:30.75] I go cut am Agh agh agh
[02:36.60]You could call on me, girl I be your Van Damme
[02:39.06]Eni to ba bè moma so si konga
[02:40.38]Mmmhhh mmmh mmhhh
[02:40.65]I’ll hold you down
[02:47.10]I got you for life
[02:48.87]Forever and now ye ye ye!
[02:54.60]I’ll hold you down I got you for life Forever and now
[03:04.05]Outro:-
[03:04.20]Pose for my camera ngozi
[03:04.77]No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
[03:06.81]Any man wey go try am dem go see
[03:13.89]Pose for my camera ngozi
[03:14.46]No dey take me dey wash like, Ke ko di? Porsche panamera, Nwkobi
[03:16.35]Any man wey go try am dem go see
Tuto stránku ještě nezařadili. Klikněte na hvězdičku v pravém dolním rohu, a tak ji můžete přidat do sbírky (stránka bude uchovávána pouze v tomto prohlížeči).